
Stubborn by Victony ft Asake MP3 Download
Victony links up with Grammy-nominated Asake on “Stubborn,” an anthem celebrating independence, resilience, and staying true to yourself.
With its catchy chorus and vivid Nigerian street storytelling, the track captures the grind of everyday life while defying expectations.
Victony’s soulful cadence blends seamlessly with Asake’s signature flair, creating a collaboration packed with authenticity and swagger.
This is a prelude to Victony’s upcoming album, and it already hits hard. Perfect for anyone who refuses to be boxed in.
Download “Stubborn” by Victony ft Asake in MP3 now, enjoy premium sound quality, and vibe to this defiant anthem today.
Stubborn by Victony ft. Asake Lyrics:
Intro:
KITZO
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Victony’s Verse 1:
Solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
Way before my tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
Victony and Asake’s Pre-Chorus:
When I dey wear my Dunlop – When I dey wear my Dunlop
When I no getti kọbọ – See Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno (Dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)
Victony and Asake’s Chorus:
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (Mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Asake’s Verse 2:
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (Low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (Solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say “na lie, uhn uhn”
Say “na igbo” (Stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (Ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh’ọlọun (Sh’ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
Victony & Asake ‘s Chorus:
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn (I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (Stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (Stubborn)
Stubborn
Yeah
Victony’s Verse 3:
Bombo
That man he is a bombo
Normally shey Ajebo sef na Hustler
Get to the money pronto
Make dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I’ve never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo
Victony’s Pre-Chorus:
When I dey wear my Dunlop – When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ – When Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
Yeah
Victony’s Chorus:
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey

Download Stubborn by Victony ft Asake MP3 free. Enjoy this bold Afrobeat anthem of independence in high quality audio. Fast download now!
Listen and Download Stubborn by Victony ft Asake MP3 Audio Below:




